About Rush
In 2022, Ayra Starr rose to prominence as a Nigerian singer and songwriter after the release of her debut album titled “19 & Dangerous.” One of the album’s notable tracks is “Rush,” which was issued as a single in September 2022. The song is an upbeat Afropop tune that demonstrates Ayra’s exceptional vocals and captivating energy.
The lyrics of “Rush” revolve around love, longing, and the excitement of new relationships. The legendary Nigerian music producer, Don Jazzy, who has collaborated with many notable African musicians, produced the song. “Rush” quickly became a fan favorite and contributed to Ayra Starr’s recognition as one of the most promising young talents in Nigerian music.
Listen to Rush
Download Rush
Quotable Rush Lyrics
Ohh (Vibez)
Pa pa ri, pi pa pa ri pa
Pa pa ri, pi pa pa ri pa
Pa pa ri, pa
Sabi girl no dey too like talk
Animals dey in human form
Padi man nobody like work
But you must hustle if you wan chop
E no finish, dem wan fight us
If them they run them no fit catch up
I no dey form say I too righteous
No come dey form say you too like us
Me no getty time for the hate and the bad energy
Got mi mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind, no wan hear what they want telly me
Kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush
But e dey rush
E dey rush well, well
E be much
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah
E dey rush
E dey rush well, well
E be much
No be hype everybody dey crush
There’s no dulling with us
(There’s no dulling with us, oh)
Pa pa ri, pi pa pa ri pa (yeah)
Pa pa ri, pi pa pa ri pa (yeah)
Pa pa ri, yeah
Pa pa pa ri, pa ri pa
Jofunmi Japata, I dey go Ghana (yeah)
You never touch, you dey form papas (yeah)
Which kind money we never see before
Kosi elomi, gat me feeling I’m the one
Aje, aje, aje
Can never take my cake away
Aje, you can’t count my grace
I just dey my lane, my lane
Me no getty time for the hate and the bad energy
Got mi mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind, no wan hear what they want telly me
Kudi na my fantasy (yeah, yeah)
Dem wan dey check if my tap e no rush
But e dey rush
E dey rush well, well
E be much (e be much)
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah
E dey rush
E dey rush well, well
E be much
No be hype everybody dey crush
There’s no dulling with us
(There’s no dulling with us, oh)
‘Cause e dey rush
E dey rush well, well
E be much
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch
E dey rush
E dey rush well, well
E be much
No be hype everybody dey crush
There’s no dulling with us
(There’s no dulling)
Yeah, yeah
Yeah, yeah
Mmh, ahh
More Songs from Ayra Starr
- Ayra Starr Sability MP3 Download & Lyrics
- Ayra Starr – Lonely MP3 Download
- Ayra Starr – Ija MP3 Download
- Ayra Starr – DITR MP3 Download
- Ayra Starr – Love Don’t Cost a Dime MP3 Download
- Ayra Starr – Overloading MP3 Download
- Ayra Starr – Sare MP3 Download
- Ayra Starr – Beggie Beggie MP3 Download
- Ayra Starr – Fashion killer MP3 Download
- Ayra Starr – Away MP3 Download
- Ayra Starr – Memories MP3 Download
- Ayra Starr – Bloody Samaritan MP3 Download