AfrobeatsHot SongsSongs

Ayra Starr Sability MP3 Download & Lyrics

Spread the love
ayra starr

 ‘SABILITY’ is a track from 20-year-old Nigerian singer Ayra Starr’s debut EP ’19 and Dangerous’.

The song has an upbeat afro-pop sound with elements of R&B and dancehall. Ayra Starr’s powerful vocals and confident persona shine through in the track.

The title ‘SABILITY’ is a play on the word ‘stability’. The lyrics talk about Ayra Starr being unshakeable and unbothered. She sings about having self-confidence and inner strength despite life’s challenges.

Download Sability

Sability Lyrics

E le oh
Dey Greet everybody for here oh
Padi jo shey shey pęlę oh
Mo ti n so funwon tęlę oh

Belle oh
Deliver like I get belle oh
Them say I Dey go cele oh
Them say I Dey go cele oh

Espiritu Fortuna
I go make you jo dada
Shey you getty the power
Sweet passi, amala ketu

Shinji kagawa
Jesu kristi loba wa
Gat dem falling yakata
You know as e sabi girl dey do

Sabi o
Oooo
Sabi o
Oooo
Sabi o
Oooo
Sabi o
Oooo

Oni reason
Oni reason
Why dem dey call me oloyin

While you beefing
I’m still leading
Kill anything I no fit miss

You no go fit in my shoes
High fashion Jimmy Choos
Wanna sip some gin and juice
Tomorrow, will be okay

Espiritu Fortuna
I go make you jo dada
Shey you getty the power
Sweet passi, amala ketu

Shinji kagawa
Jesu kristi loba wa
Gat dem falling yakata
You know as e sabi girl dey do

Sabi o
Oooo
Sabi o
Oooo
Sabi o
Oooo
Sabi o
Oooo

More Songs from Ayra Starr

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Worth reading...
Nathaniel Bassey – Olorun Agbaye – You Are Mighty MP3 Download